Posted On: January 5th 2024, 02:12 pm
It’s 2024 and I feel like let me just introduce myself to the new people we have on board since we recently gained new followers 💃.
My name is Mopelola Oreke and I am from Ogun State, Sagamu to be precise, I sabi my home town well well o😃.
I am the owner of this brand
@fabricsbyoreke where you get to shop quality fabrics for small money.......
Na me be the CEO, na me dey snap, na me dey post and na me go still take your order, I never get team members yet 😂😂😂 but if you patronize me and the orders choke well well I go fit afford to hire more hands, make me sef give people work 😂😂😂.....
You see on this page don’t loose guard when you see what you like ooo, as you dey see am sharply run dey come my Dm, cus the senior students (Fabricsbyorekewomen) dem no dey play, those people na looters dem be 😂😂😂.
As you don know this page, your days of buying boring fabrics is over, everything palash, everything lit for this page..........
I look forward to taking your orders and helping you look peng without having to break the bank.