The problem is that people like us in the next 24 hours that u are saying know get money for but talk less of flight ✈️ to go.
Hmmm
U are right ...ooo, am just an example
These countries are not heaven. When una run go there finish una go learn wetin I wan talk.
Especially me @mazitundeednut
This one no be meme😢
This one touch me oooo
Chaiii 😢😢😢😢 Real
It is well
If I dey Yankee I go dey hurry to fall back... No place like home
😂😂😂😂