Hey someone with a good bite suit and work this boy
He just playing with he’s life
If the rope cut ehnnnn
so you are just aggravating this dog for views?
My dog go don break the chain o
Who else was waiting for the color to give way
Happy Sunday
Wishing for death
What if……just what if. Una dy try oooo
Just release him let me see something😉😁
Imagine that chain cut LOL
Na when that chain cut him go understand the difference between cane corso and Gsd
Why I Dey fear Make the cutlass no cut the big boy 😂😂😂😂
Stupid games
Don't matchette his leg by mistake oh! Abeg.😂😂😂