Let’s handle your laundry sir
Na idiots go dey murmur sey na fake dollar 🔥🔥🔥🔥
That 3rd question I no go gree 😂 it can also be mosque na 😂
@sba_moni abeg sorry for me when nor get nor go blind my eyes with those dollars 😢
Love is priceless, but money can make life easier true love should never be measured by money 💰
Light up the weekend bro ❤️❤️
🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Make we play the game online😩
Abeg see my eyes oo before you go use am that dollars wound me o
How I wish you can send me little amount 😢
Active CEO 🔥🔥🔥🔥
Grace
If this girl later leaves you eeh, comment reserve