a day agoChikin, Alpha DJ Chikin! ππ You no know say Christmas dey load o! ππ How we wan take do am this year? We never see anything, we never hear anything from you. Hope everything dey fine sha, Chikin? Abeg, update us o, make our mind rest small. π We wan know how this Christmas go be, because we dey expect better things o! Since this year start, we never hear anything from you. You never kill anybody, and dem never jam you this year. ππ Wetin happen, Chikin? Wetin sup? Abeg, no keep us in suspense o! Christmas no dey wait for anybody! πππΊπ€£
