2 days agothis boy this Boy, Oga Oga you you go marry Him. I say you you go marry him..... na wetin Kolu talk be that
2 days agoHow she wan take understand amm now? Them suppose don meet since maybe by December she for don dey understand/speak Kolish properly ππ
