2 days agoI swear, I enjoy @iamthreenity stream more than peller and Carter efe . The concept is too notch
3 days agoThis guy way Dey sing na Apc supporters make una no support ham abeg make he go find help for aso rock make he continue stand on there mandate
