5 minutes agoThis fish weh dem dey fight for carry Caviar for belle Abi Wetin dem dey callam?? Or na kpanla?
7 minutes agowhen i dey remember the fish wey them d fight for, tears go just drop for my eye ...uwooh
8 minutes agoNah the barrenness dey annoy me pass. If she wasn't barren at least they both will be talking about how to take care of the baby between them.
