Instagram story viewer> @akaafele> Posts
735
followers
515
following
I am a man with a shouganai mentality ☮️
• @iambenue 🌍 • @twowardsthreedom 🌿
POSTS STORIES REELS TAGGED
Download All
Abeg no over do for this earth o. Enjoy, love, you no know when you go become san san abi dusk o.

Video: Me and my Telugu people 😊

#papafele 
#telugu by @akaafele
0
13 days ago
Download
This message is for you, my brother my sister 👊🏼

#papafele by @akaafele
0
15 days ago
Download
You wey show me your colour, you had a brother in me.

You wey be our time now, mek we use our time wisely. I need you as you need me.

#papafele

Sculpture: ‘Ngo’ by @akaafele by @akaafele
0
18 days ago
Download
No be everything wey dem wan sell to you, you go buy - because you get money. Ka han ma kwagh u ve so ten we u yam ga 💡 

#papafele 

Follow @iambenue o, show some love 🧡 by @akaafele
0
a month ago
Download
About last night. Thank you fam 🙏🏼😊

For dis life people wey love you, love you. Dem go happy for you. Then those wey no love you, dem no love you, everything you go the pepper dem 😂

Aondo ka Tor 👑 

#papafele by @akaafele
2
a month ago
Download
“wetin you do for me sef?” If persin neva ask you dis, is like you neva help any human before.

Moving on… life update, I closed another chapter successfully and thankful yesterday. And already, I am on another one chasing the next one.

Mngu a sien ne vihim ga pris.

No forget to grow wetin be awa own: @iambenue 

#papafele ❤️ by @akaafele
2
a month ago
Download
Tell anyone wey think say without dem, you no go survive abi mek am say “you the lie”.

Aondo ngu uma (Eating “pounded yam -ish” on Victorian house roof, what a view).

#papafele by @akaafele
0
a month ago
Download
Good health, more strength, more open doors, peace and love. Happy birthday Brother @nahanga98 🎂🥂

Food was great Mrs @queen_selizz_ 
We, the Akaafeles appreciate 🙏🏼😊 by @akaafele
2
a month ago
Download
Or Tiv ka soo e ya na alu nena?
Tiv architecture. A conversation that you cannot ignore. We must revive it, rethink it, keep it alive, build our houses our way where every room, house, compound tells our story.

a o n d o a k a a f e l e
Proudly, @iambenue

#tivarchitecture by @akaafele
0
a month ago
Download
Work for Benue, joy dey am,
money sef dey am too.

You sabi plenti tings wey go helep awa pipo, plenti about awa government, awa way of life, mek I say culture and tradition? 

Na you I the look for, work dey.

I be A’kaafele
Proudly, @iambenue by @akaafele
0
a month ago
Download
Dem been tell you say “kpatuma”(cat) na witch thing abi? You still believe? What about cats you’ve heard or know.

My advice: if no like cats 🐈‍⬛ no japa go London o.

“Anbusu ka kwagh u mba tsav” 😊 Respect my people.

#papafele by @akaafele
0
2 months ago
Download
As e be now, be honest, who no the think of eim belle? You don’t?

#papafele #fashionillustration by @akaafele
1
2 months ago
Download
×

Download all media on this page

Photos Videos
back to up