8 months agoFor customer service position nia you Dey behave like this what if you become the COO or CEO??
8 months agoBankers and pride. The ones at fidelity olu Obasanjo road na case for a study.
8 months agoDem don sabi me for my bank , dem know say this one no Dey play at all 😂…. I won’t even give the space for you to play with me
