😂😂😂😂😂
Ck. Dj slim one said ! You no go talk say you no see my message..... Innit?
“The fact say una never set this screen de amaze me 😂😂😂😂”… Wahala tie wrapper 😂
I agree with everything they said! 🤣
When we go do second edition 😂
😂😂😂😂😂😂😂I for give una more 😂
Everywhere Good Ajeh 😂😂
Mary na me go pay this guy?😂
Magician wey dey para 😂😂😂
❤️❤️
E reach @deejayslimv turn e no talk ...dj slimv wetin u say naww😂😂😂😂
Una never set sound ?? Hey manager cut him money... No time 😂😂😂😂