3 minutes agoNa so I good give one girl oh na this morning I found out another guy dey sleep with my girlfriend oh 😢😢😢
5 minutes agoNa Wetin thief dey like anything FREE 😂😂 give thief work he go still steal the company. Thief cannot change 🤣🤣
35 minutes agoMan buy property for his house una come assumin na the girl he bought it for okooo
